How una take dey compose songs sef, shew
E b like na my head just block, lolz
The minister of God, I hail o, this is cool bro
U too much
You are viewing a single comment's thread from:
How una take dey compose songs sef, shew
E b like na my head just block, lolz
The minister of God, I hail o, this is cool bro
U too much
Hahahaha see my master oo
I learnt to sing original songs from you boss. I no go lie for you now 🤣😂
Na scripture I carry sing oo boss no reason am.
Thank you so much bruh..