If I see my oga dey sing who am I not to come and watch
See as una just pieces this song
Omo that guy's play is so soft and lovely
Thw voice na fire
This is lovely man
Una do wella diee
You are viewing a single comment's thread from:
If I see my oga dey sing who am I not to come and watch
See as una just pieces this song
Omo that guy's play is so soft and lovely
Thw voice na fire
This is lovely man
Una do wella diee