You are viewing a single comment's thread from:

RE: Hive Open Mic Week #154 || Musical Comedy || A Cover of Happy Mumu (fool) @jesus-son || [Eng/Esp]

in Hive Open Mic2 years ago

Keep a good job going @jesus-son. This week na pidgin.

Na true talk bro , love go make one dey do like mumu.Love go make you tolerate many things from person wey you love.

If person wey you no love mistakenly slap you .hmmmmmm!!! Make I no loud wetin go happen next.

Sort:  

Hehe, na to sand am better one o

Thanks dear for your constant support