You are viewing a single comment's thread from:

RE: Hive Open Mic Week #154 || Musical Comedy || A Cover of Happy Mumu (fool) @jesus-son || [Eng/Esp]

in Hive Open Mic2 years ago

Wetin be this? 🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣
Happy Mumu 😅😅😅
I don dey talk since say you be mumu... now you don agree 🤣🤣🤣🤣

You wan kill me with laugh here 😅😅😅

Omo
This is so so good... you killed it bro... and the harmony was really cool

Omo
Happy Mumu sha 🤣🤣🤣

Sort:  

😅😅

Even me sef dey laugh self

Thanks brother
You too much