You are viewing a single comment's thread from:

RE: Hive Music Festival Week 137 Round 2 || A Cover of "Questa è la mia Fede" [Eng/Esp]

in Music Zone • 5 days ago

Omo boss you just dey whine every body o😺 all of us will be like where this one belong to?
U dey sing/play every language.
More wins to you boss @jesus-son

Sort:  

I dey copy from my oga dem na, lolz
Thanks my oga for showing up