Boss on this one again 🥲👐....
God abeg....you've been waiting for the right time to awe us with your Hidden violin playing skills bah??
I don catch you....
@wizj ...we go start to dey take strings lessons from Tomorrow ooo👐🙌🙌🙌 and in the meantime, make we dey beg God for time wey we too go sabi play more than one instrument...😄👐
This is great stuff chief🙌