Omor see fine boy wey Sabi handle strings🥰
Guy fess fess make I really linger on this one, "you fine" and you come Sabi play guitar. Ahhhh! You be husband material 😅
This is incredible
Well done sir🌹
You are viewing a single comment's thread from:
Sort: Trending
Na wa oooo
Kukuma tell me say I no fine naaa 🤧🤧
After I don play jinta for you finish, I never chop this kyn comment 😭😭😭😭
God when???
🤣🤣🤣🤣🤣
Uncle K
You fine die sorry say I no talk am since🤣 I was just reserving it to tell you whenever we meet. No vex iyeah?
@ksam the thing is that she is shy of telling you how fine you are. As your handsomeness is beyond mere words itself.
🤣🤣🤣🤣🤣
Uncle K
You fine die sorry say I no talk am since🤣 I was just reserving it to tell you whenever we meet. No vex iyeah?
Lol.. see me as I dey blush.. I never reach be husband material, na money remain make he complete.
Thank you for the nice comment. I really appreciate!