You are viewing a single comment's thread from:

RE: Hive Afritunes Week 165 || A Cover of "Kele Chineke Jaya mma" [Eng/Esp]

in AFRI-TUNES • 5 days ago

Boss how many languages you dey speak sef😊
You just dey everywhere o.
Great performance sir but it's been awhile o hope you are good

Sort:  

Na the small wey we sabi be this
We no near una boss dem na
Thanks baba

Haha u too much boss...
And congratulations for working through the nominated winners in vibes web3. More winnings are coming

Thanks so much bro
U too much