You are viewing a single comment's thread from:

RE: AFRI-TUNES WEEK 44 || WAY MAKER ACAPELLA COVER

in AFRI-TUNES β€’ 2 years ago

See this one oo, who doesn't know you are my sister now? Please shift abeg πŸ˜‚

Awwn, see my hype sister naw, it's not easy to have a hype woman as a sister oo, a favorite one at that πŸ₯°.

Yes oo, I've changed background for this week Sha, hehe and hopefully next week too 😁.

Thank you so much for your beautiful contribution and sweet words, I'm honored to have you here ❀️

Sort: Β 

Lol I say make I remind them na πŸ₯² some dey forget

Do make you start to dey put me for beneficiary for all this hyping wey I dey hype you self πŸƒβ€β™€οΈπŸƒβ€β™€οΈ

Enjoy the background 😁 we are enjoying the view from here