You are viewing a single comment's thread from:

RE: AFRI-TUNES WEEK 39: HALLELUYAH DUNSIN OYEKAN COVER BY JAYDR

in AFRI-TUNES2 years ago

Baba.. I appreciate your words Man..
You dey whine me small Sha..
I get Oga for this place.. @ksam and @starstrings01

Thanks so much Chief

Sort:  

Ahhhhh
Wetin ksam do na baba 🥲🥲🥲
The boy just dey learn work o 🥲

Lol, oga dey get oga na.