You are viewing a single comment's thread from:

RE: AFRI-TUNES WEEK 49| COMPILATION POST + CONTEST REWARD

in AFRI-TUNES2 years ago

Thank you so much @afri-tunes for the mention.
E dey sweet my bele wella as I dey win every week. Hehe. My friend @jessicaossom congrats o.
My guy @wizj congrats bro.
@merit.ahama u too much, d lady viber and @gloriaolar you killed it nd u deserve d win
Baba @ksam and working team una doooh o
Work no go dey taya una to do as una dey try wella.
Ehe b4 I forget if you know say u never wish me happy birthday do am now b4 12 reach, lolz

Sort:  

hahaha birthday boy, how many girls wan bring cooler of rice now.. na watin just de my mind since😀😀

Haha
Omo d cooler is plenty
Thanks for the wishes

Baba @jesus-son notin do you

Remain more blessed & strong💪💪💪

Tanchu sir

Habbi buyday chief
Na cake wey I no see dey worry me like this ooo

Habbi buyday chief

Thanks brother . God bless you

Na cake wey I no see dey worry me like this ooo

Oga u too longer throat, lolz. No wonder @maryjacy no gree give you dat rice till now, 😄😄

Ohh boss no vex for me oo... Happy birthday boss man, more good life 🥰

Thanks bro
You too much