You are viewing a single comment's thread from:

RE: Afri-tunes first Anniversary//Celebrating Afri-versary on Hive//Sax cover of WOJU & Bolanle//@wizj

in AFRI-TUNES2 years ago

Shey na u dey left out abi na who, you wey dey sing like Rihanna
Abeg let me come and be going b4 some people will be forming like they don't know anything, na so @obaro sef dey find teacher, I dey look all of una. B4 u know @ksam sef go say who go teach am guitar. Abeg make all of una shift,😅😅

Sort:  

Hukulu weldone ooo 😏

Lolz

Rihanna ke? Biko oo, I never reach that level to be compared to these stars oo, I'm still looking and praying to reach that level.

No worry u go reach soon

Okay sir 🙂