You are viewing a single comment's thread from:

RE: AFRITUNES WEEK #58_//Cover of Kiss Daniel "Rich Till I Die" by @Ovey10

in AFRI-TUNES3 years ago

Any time wey I listen to this song I dey always get the ginger to make money. Guy me I wan rich abeg. Poverty don too show person pepper, hehe

Nice presentation my guy. You get correct vibes and you dey apply good energy to your works making a great entry
Weldone bro. You too much

Sort:  

Thanks my gee...
We go surely surely make that money bro🙌🙏
Thanks for your compliment am really greatly grateful boss 🙌💙

You are welcome brother man