You are viewing a single comment's thread from:

RE: AFRI-TUNES#56~` ASA - BE MY MAN (COVER)

in AFRI-TUNES2 years ago

Gbam!! She don drop another shooting shot song today . How far where you dey get all these songs sef, hehe. Who you dey ask make e b your man now. If na me, no problem , I don dey look for opportunities since sef, lolz

I love the voice that emitted that sweet melody. You too much ooo. Shew!!! Talent just opooor
Weldone rukkie

Sort:  

😂😂😂😂😂😂😂 chaiii you sabi whyne person o. I troway hat for you, he be like say you con go school of whining join sef.

Thanks for watching and your constant words of encouragement. You too much.

Hehe, I dey learn for where u dey na

You are welcome dear