No doubt, this one na the height of whining. See my oga sha
Anyways me I understand say u dey try compliment me and encourage me. Thanks boss, I really appreciate you. But abeg you sef sabi say u na boss for music. Your music no b for children at all eventhough you never share am here, but we sabi.
God bless you my oga fa for stopping by