You are viewing a single comment's thread from:

RE: AFRITUNES WEEK71. | | ONISE IYANU BY NATHANIEL BASSEY

in AFRI-TUNES2 years ago

Chai, see combination. E b like I go kuku find one correct singer marry so that we go dey do this kain collabo. Abeg who dey in ooo. How far @jessicaossom ?? Oh sorry, I been think say u still dey single. mmmmm ok, I will go for @maryjacy then 🙄 ah she been tell me say she don born three, but i no believe am sha. OK, so who now ooo. Hmmmm, ehe, @emyekanem gbam! We fit together. Abeg give me dat make I con do intro, hehe. Or abi na @utymarvel sef. Omo dem plenty oo. Me don confuse sef

Treasure, una do well. Weldone dear

Sort:  

I go scatter all the relationships wey you dey try build... I go confiscate the sand, cement and water.... 😅😅😅😅

No try me oooo 😅😅

Bad belle. U beta lemme o🤣

Don't be a scatter scatter na. Leave him na🤣

Abeg tell am o

Hahahahah

🤣🤣🤣🤣🤣 how many you want like this just choose one I tire for you o
Thank you for watching o

🙄🙄 I think say u dey my side b4. Na wao

I dey your side na,🤣

You dey confuse walai

Ok, na u I dey want jare

Kuku tag all the ladies on the block chain

Hehe, abeg send me their usernames

Lol

Lol, I don born another one sef, making it four..😂😂
And i still they count ooo..lol

I dey see am
Weldone