You are viewing a single comment's thread from:

RE: AFRITUNES WEEK 77 <> MORE THAN GOLD BY JUDIKAY(COVER)

in AFRI-TUNES2 years ago

Oshey!!! Sharp!!! Inside you and @jessicaossom who savi pass sef?? I don dey reason many things.
This is very nice anty. You too much

Sort:  

Na jesy sabi o i still det learn for where she dey.
Thank you for watching

She don sabi pass me already like this oo

Huh? Lie lie

Not a lie😊

Ehn ehn 😄