You are viewing a single comment's thread from:

RE: Afri-tunes week55// Abule by PATORANKING// Sax cover @wizj

in AFRI-TUNES2 years ago

Good work brother.
Walahi no be lie you talk so, for Nigeria hard living has become like the normal such that when things are easy coming we question their authenticity. But amidst the difficulty we must move on in hope and faith for a better tomorrow. One day our hustl go pay. Like me now, I don sey reason say I go soon buy my oga @onos-f Ferrari, hehe and buy myself Lamborghini, lolz then maybe I fit buy @ksam Lexus 470, 😏😏

Nice sound bro as always. Very clinical. No alterations and no messing on it. You too much bro. No tell anybody o, even @hopestylist we dey crush on you 🙄 (I no talk anything o) lolz

Abeg make I dey run dey go, before dem go wipe me kpako

Sort:  

You no say I no talk anything @jesus-son

When them come for you ehh....no mention me o 'cos I no fit ebb u

Make una come hia him o😉

Lolz
Thank God say I no dey house

Bush boi na😄🤠🤣

U dey bush

Lolz, yes o

You have started oo, if you are crushing, crush by yourself please 😂🤣

Lolz

Ehn naw 😂

No wahala
Let me keep crushing on you alone

Ahh!!! That's not what I said oo, lol

Hehe
How u dey sef.
U don resume bah?

I'm fine and you?

Yes, I've resumed