My Oga is always delivering amazing hit!
God when?
When I go sabi play like this kwanu 🥲
Anytime I listen to you, I go just remember say I no sabi play saxophlone 🥲
You are viewing a single comment's thread from:
My Oga is always delivering amazing hit!
God when?
When I go sabi play like this kwanu 🥲
Anytime I listen to you, I go just remember say I no sabi play saxophlone 🥲
No dey whyne me baba
Multi instrumentalist like you. You come sabi like 20 languages join.
Boss na you o🙌🙌🙌
Thanks Chief!