You are viewing a single comment's thread from:

RE: AFRITUNES WEEK 49 | African Queen by 2Face

in AFRI-TUNES β€’ 2 years ago

@jesus-son should go and soak garri 🀣🀣🀣

Thank you for all you ďo... you are more than a brainstormer... you know nau πŸ˜‰πŸ˜‰πŸ˜‰

Lol, if I start writing everything via Afri-tunes account eeeehn, the word count go dey clock 5k 🀣🀣🀣🀣 when e no be school project.

You've done so much.. and ya still doing sef... you be great doer ooo 😜😜

Make all the gents go hug transformer abeg 🀣🀣🀣

Sort: Β 

God will not forgive man, for wetin man dey so man