Omo no be small desert and sea oooo π π π you for add wilderness join π€£π€£π€£
I just didn't expect it at all... lol
Since my place isn't far from Iyana Ipaja, I think say Ipaja and Iyana Ipaja be twins π π π I no know say na another state I dey come so π π π e remain small dem for ask me for international passport to cross border π
It was nice going out for that journey and meeting you also... so sad ee didn't take any picture... well, I'm not a picture freak that's why I didn't remember sef..lol
Wonderful performance as always
Haunty you get PhD for bursting person brain ooo π