You are viewing a single comment's thread from:

RE: AFRITUNES WEEK 38 | More than Gold by Judikay (Guitar cover)

in AFRI-TUNES β€’ 2 years ago

Na to come thief this ginta na him remain.

That one no be issue
Na small sacrifice
That your Eye Phone πŸ˜‚πŸ˜‚πŸ˜‚ e go disappear from your pocket... miraculously πŸ˜‚ e go be miracle

I just like the way you dey stroke

Baba abeg calm down, I no know wetin I dey read here πŸ˜‚πŸ˜‚πŸ˜‚πŸ˜‚ I no See other things... I say make I clarify....

EnipΓ©??? πŸ˜‚

Hope say you go dey this December, we dey comot oooo

Ahhhhhh
I neva hear anything ooooo
Ahhhh
Make una no put me for unknown miss call oooo 😭😭😭😭😭😭

I don dey warm up since
Lol