You are viewing a single comment's thread from:

RE: AFRITUNES WEEK 49 | African Queen by 2Face

in AFRI-TUNES • 2 years ago

Just direct the song to her jare, I'm sure she's gonna love it, don't confuse us

Haunty speak up 🤣🤣🤣 I can't hear what you are typing oooo
Lol

Ahbi you wantu dash me babe like this?? Ahhhh mama oooo 🙌🙌🙌

Omo, make African Queens come find me rice and chicken make I chop... lol... hunger dey wire me... I no know wetin you dey talk like this 🤣🤣🤣

Yea, the song don old no be small oooo... lol

Well, people who were born at that time will be 19 years now.... chai, them don turn adult sef...

The way you played the guitar come be like say you with 2face gather produce the song

Lol
Which kyn Ekiti whyning style be this one bayi??? 🤣🤣🤣