You are viewing a single comment's thread from:

RE: Afri-tunes Wk #34 - "For My Hand" [An Afrobeat Song Cover]

in AFRI-TUNES3 years ago

Ahhhhhhh
@merit.ahama oooo
You need to drink agbo jedi jedi
because eeeehn all the sweet sweet words wey you don chop today... ahhhhhh
lol
e can feed a nation

Sort:  

Hahaha 😂😂😂😂
Merit is on classic level biko
She deserves all the sweet words

But Sammmmm, agbo Jedi Jedi no balance for this my babe nah 😂😂😂

Help me tell am abeg 😂😂

Lolz 😂

😂😂😂
Wetin concern you concern sweet words wey I don chop today ni