You are viewing a single comment's thread from:

RE: AFRI-TUNES WEEK #8 || AFROBEAT FREESTYLE AND IMPROVISATION (In the Style of Felá and Burna Boy) | By

in AFRI-TUNES3 years ago

Wow! That thing you said about fela style no be joke ooo
See breath control nah. Ordinary flute wey I Dey play, I Don dey loose my breath!!
@ksam come and see this fela pikin ooo
Nice one from you boss @draysax
I simply enjoyed it!!!

Sort:  

Boss mi, thank you o
Na just technique actually. Flute is actually more technical for me. Basically because I haven't spent much time with it though. Once you give it attention na small thing.
Thanks for for checking in.

Abeg oooo @magicfingerz no call my name ooo
No come disgrace me for my oga front oooo

E just be like say I no know wetin be Saxophone 🥲