You are viewing a single comment's thread from:

RE: AFRI-TUNES 16 | EXCESS LOVE by Mercy Chinwo

in AFRI-TUNES3 years ago

Yeeeeh! Finally my boss done give us a piece of em voice oo.
He even add beat join oo
After now he will be saying that he doesn't have good voice!
Kudos abeg! Nicely sung!!

Sort:  

Baba
Talk true nau 🥲🥲🥲
No dey give me hope 🥲☹

Thanks boss
You too much
I dey try learn from you, but the Standard wey you set dey high too much...

The son of man cannot do anything