You are viewing a single comment's thread from:

RE: AFRI-ANNIVERSARY - Bianule (come and see) by @Jessicaossom

in AFRI-TUNES2 years ago (edited)

jessica, this one wey you dey burst my brain here , E come be like say I no serious with my life again 😀, You just dey ginger my gbedu for this cover wey you do here.

I really love the way you presented this song, the back up to nah fire 🔥, I no go come learn work like this? As @jesus-son no one teach me, you go school me Nahnn😀.

You keep growing everyday, Now you're now a master of yourself, no more stage fright, nah to go studio remain like this, I one listen to your album. 😂😂. keep the fire burning, nothing go fit quench ham. 💯

And the cloth is looking good on you 🥰

Sort:  

his one wey you dey burst my brain here , E come be like say I no serious with my life again 😀

😄😄😄

I really love the way you presented this song, the back up to nah fire 🔥

Thank you Mary

I one listen to your album.

In due season, if it's the lord's will, it will happen😀

And the cloth is looking good on you 🥰

Thank you😍

Shew!! Me no teach u how, wetin I sabi wey I wan teach u kwanu?? Abeg o, no let my helpers think say I no need help again o