You are viewing a single comment's thread from:

RE: AFRI-TUNES WEEK 37 | COMPILATION POST + CONTEST REWARD + SPECIAL UPDATE

in AFRI-TUNES โ€ข 2 years ago

Awww congrats to you my love @hopestylist and to you Mr Engager @sholex94 you pipo are doing well ๐Ÿ™‚

So I don be member for Afri-tunes, e nor easy... Congratulations to myself ๐Ÿคฃ I appreciate the acknowledgement, make I go think wetin I go post for the week to celebrate am.

Well done @afri-tunes I appreciate the prize too.

Sort: ย 

Thank you so much dear. Congratulations to you too dear, well done, you are doing really well.

You too ๐Ÿฅฐ๐Ÿ˜
Let's keep it up

I will big Sist, hehe

๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜‚
Stop na

What I do? Me I'm just here oo

Mr Engager? ๐Ÿ˜๐Ÿ˜๐Ÿ˜๐Ÿ˜ƒ๐Ÿ˜ƒ shuuu if you wan give me title you have to pay me oo

Anyways congratulations dear ๐Ÿฅฐ

Lol... Them dey pay to give title? Igbo man ๐Ÿ˜‚

He is igbo not by blood nor by water, but by money just like you nau ๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜‚

๐Ÿคฃ๐Ÿคฃ๐Ÿคฃ
We know ourselves, proud igborians ๐Ÿ˜‚

๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜‚ na wa ooo

Lol if I no like money wetin I go like ๐Ÿ˜ƒ๐Ÿ˜ƒ

After money na money ๐Ÿคฃ

The money should come through me ๐Ÿ˜

That's my own consine

I don be member for Afri-tunes, e nor easy

Na to celebrate am remain oooo
Where the venue????

She dinno thank me ๐Ÿฅฒ

Venue na for your house my Oga ๐Ÿ™‚
Why won't I thank you na? I was crying thank you in my mind to you ๐Ÿฅฒ

Venue na for your house my Oga

Oya oooo
I dey wait
Make i dey warm up my mouth for the many many choppings wey you go carry come

Why won't I thank you na? I was crying thank you in my mind to you

Go jhur ๐Ÿ˜’๐Ÿ˜’๐Ÿ˜’

No problem, I dey come with them... Wait like the patient dog ๐Ÿคฃ