You are viewing a single comment's thread from:

RE: Afri-tunes Wk #34 - "For My Hand" [An Afrobeat Song Cover]

in AFRI-TUNES3 years ago

😅😅😅 This girl!!! (in sabinus voice)
Your hyping is of another rank, nobody don reach that rank... Na only you dey there 😂

Yes, your one and only sister... They should never forget that 😌 who snooze nai lose

Thanks my love, I say make I shake the body since I nor sabi dance 🥲

Sort:  

Hahaha, abeg oo, which rank be that wen only me dey so? 😂😂, I'm coming down biko, I nor wan fall 🤣🤣.

Normally naw, who wan cry make them cry, @ksam minus you sha.

E good as you shake body, na so e suppose to be, hehe.

You're welcome dear, I'm always rooting for you 😁😁.

Haha how you wan take come down from the rank when you don build duplex there 😂

Thanks dear, I'm rooting for you too... Always ❤️

Hahaha, na you give me that money to build the duplex because I nor go try am, at least not now 🤣🤣.

Smiles 🥰🤭

😅 I know you don't want others to know you are capable of owning a duplex... Sorry for spilling 😌

Who is this one oo? Please will you shift? Is you that I was trying to hide before but you don make me vex like this.

Is it not you that gave me money to buy land from @nkemakonam89 but later changed your mind and both a duplex in banana island instead? 🙄🙄

Kweke
Who turn this table? 😂
I don run abeg

Hahaha, na you naw, I come put cloth on top 😁. Better run jhur, na me you wan set up, e nor go work 😜

I don run already self, you win this round 😂

Hehehe
Wahala wear shoes 👟👟 here ooo
Wait first, @quduus1 ...come abeg, something is cooking here

Seems I am not understanding sef 😂😂😂

Hahaha, you better understand oo, it is what it is oo 😂😂

Nooo
I need help 😂

Hmmmmm what is cooking here, I will be back to see it, I am occupied atm

Really? @hopestylist is that true?

Read my reply, hehe

Wetin Ksam do now kwanu

Nothing oo, or did you do something? 😑

is ask i ask ooo
as i see my name ooo

Okay oo, I just like to call your name 🙂

awwwwn
see as ayam blushing here

Go jhur, why are you blushing?

you don't want me to blush?