You are viewing a single comment's thread from:

RE: Afri-Anniversary || Jesus Akamdinelu (Mercy Chinwo) || Cover by @jesus-son

in AFRI-TUNES โ€ข 2 years ago

Shuooo
My entry go make sense so? I feel oppressed ๐Ÿ˜ฉ
Your cover is so good Jesusson

That t-shirt looks really good on you, seems the black t-shirt is winning o ๐Ÿ˜‚ nice cover as always, I enjoyed this.

Happy afriversary to you, Afri-tunes singer โค๏ธ

Sort: ย 

Thanks so much Miss Ahama
You too much

My entry go make sense so? I feel oppressed

Abeg if u wan whine me just tell me straight, u wey ur voice dey shake even heaven gooor.
Sha thank you for the comment. You too much

๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜‚
I nor dey whine you o
I just dey fear ๐Ÿ˜ฉ๐Ÿคฃ

๐Ÿ™„๐Ÿ™„
Silent mode activated

On God ๐Ÿ˜‚