You are viewing a single comment's thread from:

RE: AFRITUNES WEEK 38 | More than Gold by Judikay (Guitar cover)

in AFRI-TUNES โ€ข 2 years ago

it's not because I am soft or a cry baby like @merit.ahama would think

Did you had to spell it out that you're a cry baby? I was keeping it a secret for you before ๐Ÿฅฒ

Na wa o, somebori will just be oppressing somebori anyhow... Warris this one now? ๐Ÿ™„

See, nor dey tag me to any video wey go oppress me again o... Which kind vawulence in broad daylight be this one na.

E go make sense if you focus on gospel song abeg, love song from your guitar dey make us sleep ๐Ÿšถโ€โ™€๏ธ I wan dey awake find the bone of my flesh biko

You are doing well sha ๐Ÿ˜

Sort: ย 

I was keeping it a secret for you before

Why do you derive pleasure with doing this thing to me? ๐Ÿฅฒ๐Ÿฅฒ๐Ÿฅฒ it is sweeting you abi? ๐Ÿคง isi fair?

somebori will just be oppressing somebori anyhow

I am the oppressed ๐Ÿ˜”

See, nor dey tag me to any video wey go oppress me again o

Beg me ๐Ÿ˜

E go make sense if you focus on gospel song abeg, love song from your guitar dey make us sleep

๐Ÿฅฒ๐Ÿฅฒ๐Ÿฅฒ๐Ÿฅฒ๐Ÿฅฒ
Okay ma

It is sweeting me o ๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜‚
See as it's doing you now na... Awww I'm blushing ๐Ÿฅฐ

How are you the oppressed one? Stop nonsense o ๐Ÿ™„

Me, beg you? ๐Ÿค” in your dreams!!! ๐Ÿ˜‚

You are welcome

Awww I'm blushing

Ya blushing as the other person is oppressed? ๐Ÿฅฒ๐Ÿฅฒ Blood of Nebuchadnezzar

Me, beg you? ๐Ÿค” in your dreams!!!

Yes, it starts somewhere ๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜‚

๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜‚
You never chi chontin ๐Ÿ˜‚