You are viewing a single comment's thread from:

RE: Afritunes #14: Case By Teni (Cover) By Khaleesii

in AFRI-TUNES3 years ago

The energy and the vibes is so so fun watching.
This is a content worth viewing and enjoying over and over I must say.
Your vibes Just full everywhere scatter.

Come and slap one mopo for my area here sha 🥲
Shebi you fit slap anybody for my case 🥺

The mopo dey do anyhow. 😌

54TLbcUcnRm4Bw8fmw3Y3deXChf9UQSDSsMgDEZRnoXCauYrBsEyusKrwWU15WkxATxcPLxjFohKUGGyDGNWE3FkRn8cobpECTBadDy2WAsficvderoVPGLMLT3z8HwkmGfTXqnBp.gif

Sort:  

Thank you so much, I am happy you enjoyed it oh, una they try for this community abeg, e no easy.

Oya wait oh, I dey come!!!

Omo you are valid my dear!
Omo this community na full vibes oh😂😂

Na God dey run am for us.
Thanks for joining in.

Oya wait oh, I dey come!!!

I dey wait.. na why I Neva buy ewa goyin because i no fit step out 🥺

Real vibes indeed
I am grateful that I could join in.

You can out now though.

Thanks jare😂

she wan slap mopo for @obaro case
God when ooo?
When person go slap person for my sake bayi?

🥲🥲🥲🥲

Hehehe 😂😂

Omo she don gimme clearance say make I go out.
She don deal with the mopo🔥🔥🥺

Yes oh, if anything happen to am, I no follow sha