You are viewing a single comment's thread from:

RE: AfriTunes Week#54: What God Cannot do Does Not Exist by Dunsin Onyekan, Cover by Didiee.

in AFRI-TUNES2 years ago

Let me begin by saying my favorite verse in the Bible...
He who finds a wife, finds a good thing and obtain favor in the sight of God... Try obtain good thing Boss...
Abeg try🤲🤲
You and @ksam, abeg make wona try....

Sort:  

God abeg oooo😅😅
Na you and them @starstrings01 we dey wait na

Abeg I be caterer oo, make those when dey marry employ my services 😂😆

Lol
Wetin be this 😅😅😅
You well so? 😅😅

😂😂😂

Na wa oo, na everything you wan slant? 😂

Chaiii..😅😅
E de automatic ni oo for my phone😅😅

You should consider his advice oo. We have fine girls around oo, abi na @ovey10? 🤧

Lolz, @obaro and @ksam nor know say them be elders 😂😂