You are viewing a single comment's thread from:

RE: Afri-tunes week 73 || A Cover of Judikay's Song of Angels (Ndi muozi binigwe) @jesus-son

in AFRI-TUNES2 years ago

Hope say you no dey carry all the women wey dey your church with this your beautiful voice. Make man sabi sing like this still come sabi play keyboard. Na you oh!

Come teach me how to sing too abeg, make I follow your way.

Sort:  

Hehe, see oga of d women sha. Your touches alone for the strings na killer for our ladies, lolz