You are viewing a single comment's thread from:

RE: AFRITUNES WEEK 73 | EBENEZER BY KENT EDUNJOBI FT. EMMA OMG ET APEX CHOIR

in AFRI-TUNES2 years ago

Na whining you use welcome me for here. You sabi music pass me you come dey whine me again. No be so life be oh

Sort:  

Boss brother... You don't know how happy I am.
I'm sincerely glad you dropped a musical piece.
I never watch am sef..
I dey try upload for creative Sunday... Make I upload fes come calm down enjoy the meat!