You are viewing a single comment's thread from:

RE: Afri-tunes first Anniversary//Celebrating Afri-versary on Hive//Sax cover of WOJU & Bolanle//@wizj

in AFRI-TUNES β€’ 2 years ago (edited)

Ahhh....
You dey check am???
With wetin my oga @wizj don display for us here?
Bro we are both taking lessons from this man.
Boss @wizj when we dey start?πŸ™ŒπŸ˜…πŸ‘

Sort: Β 

KikikikiπŸ˜‚ @tobbysax I laugh for chin chin language ooo

Who dey learn from who now o?
Tobby my guy. I hail oπŸ™ŒπŸ‘‹

Happy afriversary to you✌

#afritunes #music

@wizj and @tobbysax una two don confuse me like dis πŸ˜“πŸ˜“