Let's fight smallππ
Make Wizkid FC carry coca cola bottle,make 30 BG carry groundnut bottleπππ.
Swears na 2017/3018,hic songs dey reign pass then,from fall to if,to assurance,nwa baby etc
Davido get hits sha
Ah my oga,na you get be our number 1 masterpiece oo wey still con dey get appreciateD post,the only wale hereπ.
Thank you bossu
Appreciate it