Ah bossu
Our wale don reach
Shey you wan dey whine me nhi
You and ksam better pass me by far
Both of you sabi guitar
@ksam wey con get all those deep agba voice
And una wey get middle range voice like dem celeb own🙌
You are viewing a single comment's thread from: