You are viewing a single comment's thread from:

RE: HIVE OPEN MIC WEEK 109 ||PAPER KITES || SONG MEDLEY BY @benii [ENG/ESP]

in Hive Open Mic3 years ago (edited)

Na wa ooo
Chai
See as you finish work 🙌
Respect 🙌

Wonderful entries as always
Beautiful and killer voice 🥺

If I respond "I love you too" no, people like @chosenfingers go carry their wahala come 🤦‍♂️

But na wa oooo

E be like say na big man school you go so, because all these songs wey you dey sing, na only Aje butter piking dey sabi am 😅

Sort:  

Oh dear..
Thank you so much, I really appreciate your comment

E be like say na big man school you go so, because all these songs wey you dey sing, na only Aje butter piking dey sabi am 😅

Aje kpako like me. Abeg leave that thing.
Lol

Thanks dear and don't worry...
I love you too..
In the love of Christ🤣🤣😅
Smiles

I Love you jare

Have a blessed new week.

Wetin man no go see for this two love birds @ksam and @benii wey dey disguise.

@benii no even fear again na Christ you dey use disguise...nawa oo

Me I Don tire to dey fight oo...make una two marry make matter rest abeg. Na me go be the pastor wey go join una

@ksam I dey watch you oo...we go jam for area

Wetin man no go see for this two love birds @ksam and @benii wey dey disguise.

😅🤣😍

I no whethin to talk again..
U no see with the love of christ 4 dier????

I hope you are not starting to develop trust issues..

Chai, this boy will not kee me

But heaven knows..............

🤣🤣🤣😂😂😂