Na wa ooo
Chai
See as you finish work 🙌
Respect 🙌
Wonderful entries as always
Beautiful and killer voice 🥺
If I respond "I love you too" no, people like @chosenfingers go carry their wahala come 🤦♂️
But na wa oooo
E be like say na big man school you go so, because all these songs wey you dey sing, na only Aje butter piking dey sabi am 😅