Oy give them. Another boss wey I don see like this. See as he kill am. Twale
You are viewing a single comment's thread from:
Oy give them. Another boss wey I don see like this. See as he kill am. Twale
Ahhh... Boss mi. We just dey rough am ni oh...
You sabi na.
You be boss on keys and more self.
Thanks for stopping by boss.