Chai.. see as you dey use your voice. Abeg where my voice dey like this. See my life, God when, biko when. When I go Sabi sing like this. 😪
You are viewing a single comment's thread from:
Chai.. see as you dey use your voice. Abeg where my voice dey like this. See my life, God when, biko when. When I go Sabi sing like this. 😪
Ha, my boss, I am ever loyal sir. The voice is surely there, we just need to utilise it. Thank you so much for the support each time I post and also for the comments. Much appreciated @starstrings01