You are viewing a single comment's thread from:

RE: AFRI-ANNIVERSARY: Who will be the winner?

in AFRI-TUNES β€’ 2 years ago

Omooooo, see the way I am dancing hereπŸ’ƒπŸ’ƒπŸ’ƒπŸ’ƒ. I'm so so happy no be small. Thank you so much @afri-tunes. This means alot. I'm also grateful for all the wonderful souls I've met in this community. You guys rockπŸ”₯πŸ”₯πŸ”₯.

Congratulations also my darling friend @jesus-son. So happy for us dearπŸ₯°πŸ₯°πŸ₯°.

Sort: Β 

😭😭😭😭 na only @jesus-son chop darling friend like this

Chai... God when? πŸ₯²

Jealousy no go kill you

Lol
You no well

@ksam born to be jealous πŸ˜‚

I better pass you πŸ˜…πŸ˜…πŸ˜…

Na true Sha. u better pass. πŸ˜‚ I no dey lie πŸ˜‚ πŸ˜‚ πŸ˜‚

I'm here and you are getting jealous, what should I na do? πŸ˜‚

God when them go use darling friend for us😫πŸ₯Ί

Thank you honey
You are so sweet

Look at the guy o. Take am easy na.

πŸ˜…πŸ˜…πŸ˜…
You don see am bah

Let me no talk first

Abeg no talk oo
Cos e fit dey bloody

πŸ˜…πŸ˜…

Na wa oooo πŸ˜…πŸ˜…πŸ˜…

Lemme o

Darling friend? Oh my world!

Make you sef rest...
You don try πŸ˜…πŸ˜…

Have not done anything jor...na time I no just get... nain make some village people dey shine πŸ˜‚ πŸ˜‚

Lol
Na why you need the rest πŸ˜…πŸ˜…

Congratulations to you ma'am, you are doing really well, we hope to see you keep up the good work πŸ₯°