You are viewing a single comment's thread from:

RE: Afri-Anniversary || Jesus Akamdinelu (Mercy Chinwo) || Cover by @jesus-son

in AFRI-TUNES2 years ago

My boss I hail oo 🙌, e clear say you ready for this afri-versary pass any other person. The song choice na blast and that voice, it's sounding like another person own oo, later you winna say I know how to sing 😒.

Only you keyboard, only you will sing and only you will still add harmonies, hmm, it is well oo 🙌.

Happy afri-versary to you sir, you dey always dey represent ❤️.

Sort:  

sounding like another person own oo, later you winna say I know how to sing

Even you sef know say na whine you just dey whine me, u wey ur voice be like angels own🙄

Only you keyboard, only you will sing and only you will still add harmonies, hmm, it is well oo

indeed it is well, even as Tinubu win election, 😄😄

Happy afri-versary to you sir, you dey always dey represent ❤️.

If there is anything I love about this comment, it is the last emoji. Could it be that you have finally agreed to my proposal?? Abeg tell me , make I know how I go take happy my happy , hehe

Thanks for your time and support the stylist lady. God bless you

You know I'm not whining you 🙄.

As in ehn, the case still dey Supreme Court sha, hehe.

Ahh!!! Be calming down oo, don't read too much meaning to it oo so you won't go and have sleepless nights 😂😂.

Lolz, issorite nah. Le me stop reading sef

Like stop reading in general or what? 😂

I no even know sef

Better know oo, start talking 😂