sounding like another person own oo, later you winna say I know how to sing
Even you sef know say na whine you just dey whine me, u wey ur voice be like angels own🙄
Only you keyboard, only you will sing and only you will still add harmonies, hmm, it is well oo
indeed it is well, even as Tinubu win election, 😄😄
Happy afri-versary to you sir, you dey always dey represent ❤️.
If there is anything I love about this comment, it is the last emoji. Could it be that you have finally agreed to my proposal?? Abeg tell me , make I know how I go take happy my happy , hehe
Thanks for your time and support the stylist lady. God bless you