You are viewing a single comment's thread from:

RE: AFRI-TUNES WEEK 34 | COMPILATION POST + CONTEST REWARD + SPECIAL ANNOUNCEMENT

in AFRI-TUNES β€’ 3 years ago

Hahaha, na you be daddy, lolz. You're welcome jhare πŸ˜‚πŸ˜‚

Sort: Β 

I can only agree to be daddy if you're also mummy 🀣🀣

Hahaha, see you, lolz, na you know wetin you dey talk oo πŸ™„

🀣🀣 you understand no dey whine me.

I nor understand oo, lolz.

Good morning Sholex πŸ₯°

Okay, I still dey come your place, I dey road. Happy Sunday Hope

Hahaha, I know say you still dey come πŸ˜’.
I wish you the same πŸ™‚

Boss mi
I see what you did here

πŸ™ŒπŸ™ŒπŸ™ŒπŸ™Œ
I hail you sor
πŸ™ŒπŸ™ŒπŸ™Œ
πŸ˜…πŸ˜…πŸ˜…

Ahh I no sabi wetin you dey talk oo 🀦🀦