You are viewing a single comment's thread from:

RE: AFRI_TUNE WEEK 53 WHAT A FEELING BY BEAUTIFUL NUBIA COVER //BY @ JULTI1985

in AFRI-TUNES2 years ago

Well spoken dear lady. Good character is the best option and na wetin many of us dey find wey we never see na e make we never marry. Abi @wizj ? Hehe

Listening to you was quite great. You do well to present this song to us with great message for our ladies. You too much

Sort:  

Na you no want am na @jesus-son

But e get why sha😎

True talk.

So u dey support am abi

Abi na

Oga I don't know what yah talking about o, lolz

Thanks, bro, But you as well need to check your attitude towards ladies. Marriage is sweet and interesting when you marry the right person.I come in peace

Issorite
I hear in peace