You are viewing a single comment's thread from:

RE: Afri-Anniversary Week 52 || Dansaki By Lara George Cover || A Music Entry

in AFRI-TUNES2 years ago

Omo see as Hope small that time o, shew!! Hehe

This your shirt fit your sha. You come over fine con dey enter my eye. If no be say I dey try enter @hopestylist I for say make chook head, but commotion go occur, lolz.

It is good we are celebrating this event. And really fascinating because the community has really achieved a lot with the good ladies and guys here.
You joined at week 24, omo na e b say u don dey turn grand ma for here o, hehe.

I always love the vibes your videos carry. Indeed no much different between you nd hope, una two just too much.

Weldone for this amazing video dear. Happy anniversary to you

Sort:  

Haha that video wey Hope dey na since last year August 😂

Thank God say the t-shirt fit me o because nor be the plan of @ksam be that before 🤣

Thank your for the sweet compliment, glad I participated 😁

You are welcome dear

I no know why the plan no work 🤧

😂😂😂😂