You are viewing a single comment's thread from:

RE: AFRITUNES #58 - ASA - BIBANKE (COVER)

in AFRI-TUNES โ€ข 2 years ago

Hmmm Rukkie, this one wey u dey sing love related songs constantly like dis, wetin dey xup๐Ÿ˜๐Ÿ™„
I love the song sha and na bcos of the rhythm and also bcos na u sing am for here, haha
Nice work haumty with that your beautiful voice wey dey do me totori

Sort: ย 

๐Ÿ˜„๐Ÿ˜„๐Ÿ˜„๐Ÿ˜„๐Ÿ˜„ @jesus-son lemme o, shey love song no good ni

Thanks for always making me smile with your comments.

Ah, to make you smile is my hobby o, lolz
You are welcome dear