You are viewing a single comment's thread from:

RE: AFRI-TUNES WEEK 28 | COMPILATION POST + ENGAGEMENT REWARD

in AFRI-TUNES β€’ 3 years ago

Thank you very much @afri-tunes for the reward.
Thank you so much boss @obaro for the hand over 😁
Admin wey too correct.
Congratulations to @sholex94 the artist of the week.
I will soon call boss ksam for you sha, you no won show me the way.

Sort:  

Lol... It's boss @ksam that's showing me love ooo πŸ˜ƒπŸ˜ƒ

Hmmm
Okay oo.
Enjoy

Ahhhh
E be like say na gutter you dey find to enter bayi
Lol

Follow who know road.
Na @ksam sabi road,πŸ€²πŸ˜…

Na him I go dey follow now so oo

And you believe them? 🀧

Any way na way oo.
A trial will convince me😁

Lol
You go march poto poto taya πŸ˜…πŸ˜…πŸ˜…

πŸ˜‚πŸ˜‚πŸ˜‚πŸ˜‚πŸ˜‚πŸ˜‚
I go wash am

Omo... Me sef dey follow amπŸ₯²

Ahhhhh
πŸ‘πŸ‘πŸ˜πŸ™Œ

Conspiracy theory 🀧🀧

No mind @sholex94

Him just wan dey do everything on him own 🀧 him no wan carry us along

πŸ˜‚πŸ˜‚πŸ˜‚πŸ˜‚πŸ˜‚
We go soon find am.

E go shock am πŸ˜…

SureπŸ˜‚